sowrri e ma binu si mi naw......did u not know all d tins wey don happen?i don leave here sef but ijsut came bck 2 delet myself completly how u dey my gal?
this weeknd self. its cood mehn, though its kool to go out n have some fun with some friends. but i prefer if dey come to my crip. though its gona be stunnin but i be hommy. its gona be happenin here. how ya plans naa/?