Lol...

Mar. 19th 12:29 PM 2010
Sacrilege.
Get ready to appease the panel oo.

Today na today!

Mar. 19th 11:59 AM 2010
I don catch you.you go tell me wetin I do you,wey you bone me for so long.oya come to my office for meeting.

hey kay

Mar. 19th 02:58 AM 2010
How u doing D?

Gurl

Mar. 19th 02:38 AM 2010
where u @?u no dey reply me again alrie take care shal later.

no be small bizi bodi

Mar. 17th 08:03 AM 2010
hw u dey na?

hay gurl

Mar. 16th 10:46 PM 2010
hws life treatin u

@ktalent

Mar. 16th 02:11 PM 2010
dn't be angry me like ur music....downloads it and play in cnada!!!

Hey Girl

Mar. 15th 09:41 AM 2010
GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM

kt how u de

Mar. 13th 08:04 AM 2010
I almost thought ''malice;was the reason wey u no dey sho 4 area.Hope allz well?

nice nice nice.....

Mar. 12th 06:02 PM 2010
u look good.