hehehhehe

Jun. 27th 01:47 PM 2009
NP is just wahala zone...imagine oooo, anyways sha thank God they those mess don't come ma way...I just do ma thang and bounce, I don't want NP's wahala for ma life im too young

$^$

Jun. 27th 01:29 PM 2009
How'd it go

Lolll @Status

Jun. 27th 11:07 AM 2009
Wow, dat Guy must be Desperate... Chei!!! Na so he Career weak??

whatz

Jun. 27th 10:38 AM 2009
Odabo?

Dem send U.

Jun. 27th 10:36 AM 2009
Oya see me; Carry go!!!

...

Jun. 27th 10:32 AM 2009
A for KejiB for Keji,C for Keji,D for Keji,...Z for Keji.The new Alphabets... Na me talk am.

I hereby declare today

Jun. 27th 10:29 AM 2009
Keji day! u've more than earned it.

haha

Jun. 27th 08:25 AM 2009
omg!!those igbe have colours ..haha!!all racial igbes..igbe olomi if for everyone mostly for kids if any granma ya igbe olomi trust me she is so sick menh..d one in ma picture dont ya igbe at all

hehehe

Jun. 27th 08:25 AM 2009
some1 needs to smash her....I don't knw wht they see in emah sef...hehehehe....ol boi just attrachs mad gurl

abeg

Jun. 27th 08:07 AM 2009
tell ur loco friend emah to to play woth flymiss or flyermiss whtever she calls herself