lol..

May. 16th 10:20 PM 2008
true talk...white men stingy die...dem no fit buy drink seff for u....but its all good...even wen i buy for dem...dem go dey look me like say i get plenty money...lmao...but thats the way we do it in naija....so we still dey do am...cos drink no dey get enemy...lol...hope say u dey high too?

nothing..

May. 16th 09:57 PM 2008
me just dey my place.......i just dey get a small party for my place....u could come if u wanna...cos it aint like them UK parties...the drinks are on us....u dont have to bring urs as these ppl do....are u coming......

xactly

May. 16th 03:19 PM 2008
abi now!!

chairman..

May. 15th 05:39 PM 2008
now u go come online..den discharge..like say i no exist again ba...nothing do u...

lol..

May. 12th 11:37 PM 2008
the confessor is one bastard girl...possing to be a guy...u know say person pix no dey show for the posting of confession..except wen commenting...

lol...

May. 12th 11:31 PM 2008
i dey enjoy myself die...naijapals is fun with yabbing...and still most of these girls would still come and plead with me...lmao...dats the fun of it...and my boys are joining in the fight...i love it...lol...how u dey...

hey

May. 12th 12:34 AM 2008
how ar u doin..... tanks 4 d comment

u

May. 9th 08:04 AM 2008
u

lol

May. 8th 05:39 PM 2008
i fink it depends, i cannot tell if the person is btw ages 11-18, but if the person just come from ngr..then you could tell from their accent but apart from tat,i dnt fink so

HEYY...

May. 7th 03:02 PM 2008
Who be dat white chic ?wetin she dey try do?.thanx man 4 peepn my profile shey he gooood?.one luv