hahaha

Apr. 10th 06:47 AM 2009
God don ansa my prayers o, i know dat one. anyway happy easter.

Hi Anthony

Apr. 10th 06:09 AM 2009
have a nice easter!GO TO BAFLIRT.COM
BAFLIRT.COM

lool

Apr. 9th 11:57 AM 2009
stupid confee, sayin my friend was dead wen she isn't. God forbid bad tin.

bigboy

Apr. 8th 12:43 PM 2009
e b like say akpan dey disturb u
wel wel

hi

Apr. 7th 01:19 PM 2009
thanks and this same to u too

Hello

Apr. 3rd 11:09 PM 2009
no, just come in, u no follow,hope ur ok, take care n ve a nice weekend!

lol

Apr. 3rd 01:24 AM 2009
wetin i do u?

Hehehe

Apr. 3rd 12:49 AM 2009
Am nt looking 4guys wey dey find babes oh...Hehehe..Just bored shaa

my student

Apr. 2nd 11:39 AM 2009
gd morning
hw u dey naow
i no see u 4 class yestaday
na wetin hapen?

Hey tnx

Apr. 1st 04:29 PM 2009
Wats gud?