life is short and i got only one life to live..e suppose to easy lol...i go endure..hahaha...if i had another life to live, u know i'll still ask u to be in it ;)
i go teach u...just follow my cue...If i begin narrate my fantasy...e no go be fantasy again...no be wetin i fit talk...just wind for me, ride me like rodeo, do me anyhow yaga-yaga...and so on...u get?
infact i go pursue the other girls unto say ur pidgin english don polish finish o...who teach u sef? me come dey wish say na me tutor u..e for make more sense...come fulfill my fantasy..no one like u mami
bling bling bling. i would hv request ur address to send it to u 4 real. maybe fendi designers. but ya guy will be jealous n throw u outta from d house to d street./ u see am savin u now. say thnks