haaiii
Jul. 24th 10:16 PM 2009
u wan punishing me to spoke good english now..ok make i try correct wetin i yarn..i said emmm its like u travelings to the continent of australia u sabi thier own weekend start 4m yesterday..me dey here our own start from tis night..i no sabi say u still dey louisiana..no worry u go come meet me for connecticut...