lol...

Sep. 9th 06:58 PM 2008
why do u wanna knw???.......anyway...i work in a Law firm as a legal secretary.....or have u got another job for me???....lol .

my dear e dey ok ooo..

Sep. 9th 05:37 PM 2008
hope u are having a sweet time over there. have fun.

hey....

Sep. 9th 04:46 PM 2008
am jus here ooo....working

Hello!

Sep. 9th 08:31 AM 2008
Thanks for the pic comment. i appreciates it.

ABEG PLS DOO

Sep. 8th 11:17 PM 2008
LONDONB2,IS D NAME

LOL

Sep. 8th 10:50 PM 2008
NA ONE GUY LIKE DT

Nurrin Nurrin...

Sep. 8th 09:57 PM 2008
i jst dey jo..nurrin dey hia...i dey commot now jo...c ya! later sha.........tk care

ohhhh...

Sep. 8th 09:16 PM 2008
okay oooo! hehe

ma honey pineapple! lol

Sep. 8th 09:07 PM 2008
i no get dat last one...u want to what more peeps ke?dem bobos dey wia i put them jare....

ma salt apple...lol

Sep. 8th 09:00 PM 2008
i dey ooo and nothing dey ma side joi just dey....hw far with u ke?