ha ha ha

Sep. 23rd 08:56 PM 2008
wetin we gonna do then?u won make i abort?oga...dt one is not gonna happen ooo

see

Sep. 23rd 08:47 PM 2008
doctor tell me say d condom dey lick

enh ehn

Sep. 23rd 08:25 PM 2008
oya og,dt yesterday own don turn to bele ooo

u promise me anything oo...

Sep. 23rd 08:15 PM 2008
so leave madam alone oo...na me u should face 4 now...

oga oga

Sep. 23rd 08:08 PM 2008
u thisn sweet no bi small ooo..wetin be the secret sef?i see madam no won share am wiv sumone...oga,,,,na mi u go marry atlast..lol

hmmmmm

Sep. 23rd 07:59 PM 2008
i no dey bite atall..na jeje ago do amb4 madam cum take over...

oya

Sep. 23rd 07:47 PM 2008
na down town i won go..can i?

lol

Sep. 23rd 07:33 PM 2008
i no knw ooo..u get any help?

oooo...

Sep. 23rd 07:26 PM 2008
see how u call that wande...my thing just start they *wink*

Damn..

Sep. 23rd 06:44 PM 2008
matrixer i dey feel yu die..love in the air..shit wen am i gonna get like yu guys??arin..am available in case yu wanna get close ooo.*wink*..matrixer looks taken..i like as una dey do am joo..lol..i dey jealous una small not much....lmao