chinekeahh

May. 28th 12:02 AM 2009
mennh plss try 4giv dem
i no say na bcos dem win yo team,
infact dem deserve am,lol if say na
chelsea play final i fo don watch am live.
lol,lol!na bad luck wey dem brng fo us na.
abeg no pity dem!

d33

May. 27th 11:38 PM 2009
Plss hav mercy na,
u dey too purnish baCca ohh,
ar dey stil kissin ya Ass?lol
h@lla!

yeah

May. 27th 10:27 PM 2009
..

is the song "too bad" or "nope"

May. 27th 10:18 PM 2009
lmao

OK.

May. 27th 10:10 PM 2009
@status...i wanna know too..lmaoo

lmao

May. 27th 09:37 PM 2009
at status

d33

May. 27th 05:57 PM 2009
i lyk diz pik ma bRo!

yess naa

May. 26th 01:52 AM 2009
he laughin at wah yu said to me..yu harsh on me ohh..:(

Yess nahh..

May. 26th 01:48 AM 2009
fo pRaise lol!

LMFAO..dark-sldye

May. 26th 01:38 AM 2009
yu follow d33 come here..lol...