SAMO

Jun. 29th 02:55 AM 2010
AAHAHA look who has naijapals...i seen u stalkin me eh!! lol

IGWE!!!

May. 1st 06:38 PM 2010
see ur lf..
how dare u cum on my pagee nd show no luv
shame on yuh tsk....tsk...
annywaiiiz nver knew u were on here tooo..lolllll

wow na u dey enjoy

Apr. 29th 05:05 AM 2010
So flexing time don yapa 4 u niye now koko master lol. Sey u be yoruba self abi na igbo u be b4 I begin speak the one wey u no go understand lol but asper koko master wey u be now u surpose understand the language of kokolet now abi I lie?lol alright since u dey come newyork 4 summer we go await ur arrival now. Come with enogh goddy goddy sha ya know how kokomasters does now!lol alright sleep tight

hay

Apr. 27th 02:49 PM 2010
jz checkin up on u
so whts popin

ehya

Apr. 16th 02:10 PM 2010
Me self dey wonder say watin KOKO master kon dey do now. No worry I go pray to papa god say make u pass well well oooo. Success is ur KOKo master.

Errmmm...

Apr. 15th 09:25 PM 2010
Sittin infront of da t.v n watchin muvez
lol jz jokkin, notin plannd y do u ask

KOKO MASTER

Apr. 14th 10:56 AM 2010
ahaha u dey run from kokolet ni? lol no oooooooo ama find u out oooo how u dey ojare?

oh thats so nice f u KOKO MASTER

Apr. 11th 06:30 AM 2010
hope u enjoyed ur night sha? alright remain blessed

Not much

Apr. 10th 09:34 PM 2010
U?

Ma man

Apr. 9th 10:50 PM 2010
Hw body naaa...