lol na so

Oct. 8th 03:25 PM 2009
Abeg exhale leave me make i enjoy myself lol ..how far ?

HANZ

Oct. 8th 03:05 PM 2009
U R TOO MUCH GURL JUST BE KUL OK 1LUV

hanz

Oct. 8th 08:48 AM 2009
HELLO SWEET exhale HOW R U DUIN TODAY?hope u r pprin 4 the weekend vibes.so stay frosty,,1luv

... Naa ...

Oct. 7th 02:14 PM 2009
... Not long enough on my watch ... you can say dat again , damn am sad ;-) ... But's all good ... best do dat or better still drop me a line to no exactly when you'll be here ... take care of you ... wink ;-) x o ...

HANZ

Oct. 7th 10:13 AM 2009
HELLO EX HOW R U DUING TODAY?

Hahaha

Oct. 7th 01:41 AM 2009
exhaleeeeeeeee.......lolz oya open up na talk joooo,,,,hehe i will tell k ooo....i dey go bed jo if u no want tell me just say jo no make we hammer something 4 ur head.....lolz ok tell me ok:D gudnite babes.

Lolz

Oct. 7th 12:06 AM 2009
oya come tell me.....(as if i no know already sef)hehe oya i am listening ooo....lolz

Lolz

Oct. 6th 11:44 PM 2009
which kind pic u see? and 4 where?abeg ooo hisss something else dey disgust me here i went 2 forum and 2 d metrol lfe section and there was dis topic i saw and it had pictures of people eating people man it was so petrifying i don't even know d word 2 describe it how can pple be so inhuman eating a human being just like u dis lyfe don turn upside down ooo sow wetin dey shele?

Lolz

Oct. 6th 06:26 PM 2009
y don't u guess?anywayz how u doing?

... How could I ...

Oct. 6th 11:10 AM 2009
... You know i couldnt not even if i wanted to ... Just got back from my vac and kind of Sad :( ... Now its back to school ... Readin and all them borin stuffs ... Guess it`ll get to be fun doe cos i`ll be startin ma solo flite ... cant wait ... wats grindin with you ... we really need to catchup ... hola back ...