no

Jun. 24th 04:31 PM 2009
we haven't
my skul is closed 2dai cus of a burial

kool man

Jun. 24th 03:49 PM 2009
where lol.fantasy land or borhani land

ewoooooooooooo

Jun. 24th 03:07 PM 2009
let it not be wat am thinking--did u do it with a pro--as small as u r--hehhehe u need to go for a test nowwwwwwwww

in dat case

Jun. 24th 02:49 PM 2009
only d cheap ones notice u hehehehehhehehehe-----but wetin u dey find for pro bunk late in d nite pewww i don dey suspect u ooo

hu dey call u

Jun. 24th 02:19 PM 2009
dose girls get level oooooooo-----hehhehehehhe ---okay for d add

hehehehhe

Jun. 24th 01:29 PM 2009
well i only work in maiatama i live in kubwa though--anyway dats a fact---in d nite u see plenty girls in d streets --so itz truth

i' m fine

Jun. 24th 12:52 PM 2009
hows u been doing

yea

Jun. 24th 12:46 PM 2009
same wit me
hows u been doing

hehehehheheh

Jun. 24th 12:46 PM 2009
wat!!!!!!!!!!!!!!!!!! is dat not funny --wetin una no go do---so why were u asking

where to?

Jun. 24th 12:37 PM 2009
?