hahahaha...my gee

May. 11th 03:14 PM 2009
u too funny o....well i can lend you my jet now cos i dont have one...come hang for molue wey go carry u escape o...goodluck...e be like say the babe dey gbadun u o...hold am tight

hahahaha guy

May. 11th 02:57 PM 2009
handle ur matter by ur sef...na my secretary and she wan know ur connection with me...so answer her well...na good girl

...

May. 11th 02:27 PM 2009
what did shanique tell u pls...i dont remember telling her anything about you o...and she's not even the EFCC

hahahaha

May. 11th 01:38 PM 2009
kolo boy...why dont u take the job since you are experience...and it will pay you well o...how u doing my guy? hope all is well...when u go upload ur real picture na...no let EFCC catch you o...i don warn

hahaha...i hear you

May. 4th 02:16 PM 2009
have a wonderful dey bro

hahahahah

May. 4th 11:02 AM 2009
guy no kill me abeg o...i remain humble to u sir...how u dey today?

Thanx for stopping by.Stay blessed.

Feb. 21st 11:39 PM 2009

MySpace Graphics
MySpace Comments

Mr man

Feb. 13th 11:14 PM 2009
U too get mouth with all this ur design

Thanx for the add..

Jan. 27th 09:41 PM 2009
click to comment

hey!

Jan. 14th 03:00 PM 2009
what's up?