DOLA UR WAHALA TOO MUCH......LOL

May. 15th 07:45 PM 2008
KAI..........UR TEACHER TOO DEY TRY...ABEG DOLA, THE PERSON WEY WE DEY WRITE FOR IM PROFILE NO DEY ANSWER US SO WE DEY WASTE TYM ABEG.....MAKE WE GO GREET OUR FRIEND NAW....U KNO...OYA......

LOL@DOLA

May. 15th 07:37 PM 2008
ON SOMEBODY'S PROFILE.....I PITY U....HMMMM....LOL..FIRE BURN U SEF......LOL PAULA...U BETA SEND DOLA AWAY AIJEBE SHE GO BLESS YA PAGE TIRE TODAY/////////LMAOOO

@DOLA.....LOL

May. 15th 07:33 PM 2008
SLOW BI TI BAWO...ORI E DARU [email protected] NO EVEN HAPI SAY WE DEY BLESS YA PAGE

carry

May. 15th 07:31 PM 2008
go do ur arguement 4 another profile abeg lol

LOL@DOLA AND PAULA

May. 15th 07:19 PM 2008
@PAULA....NA SO U FEAR ME REACH SO TEY U NO FIT WRITE THE BIG MOUH ON MY [email protected] I SMACK U EHN.....U GO LAND URSELF IN NAIJA.........ODE........

nnnnnnnn......

May. 15th 06:43 PM 2008
am ringing a bell...grin..grin.4 dis cos u'r really smart. take care or urself lol.........

hello angel

May. 14th 07:15 PM 2008
thx 4 d visit. just thot i shud do same but dis time wit lot love.
hw is it going?

well well well....

May. 14th 04:19 PM 2008
aint she cute? Gurl,you one of the few Naija chicks i call sxcy! one lurv!

For u Alone

May. 13th 10:05 PM 2008
Up GUNNERS, and keep it up

HI

May. 13th 08:01 PM 2008
u look gud,malex 4rm Nigeria.