Wetin b ur own ? Why cant u start ur own revolution than continue to put eye 4 others revolution ! Naija leaders ar more corrupted than this poor sheikhs of arabia
fela brother u dey so? how is bura uba.madrid are coming back dan adawa.U dey sok city or u travel back 2 ur kauye.Hw is anatomy(messi and co),what of ps.