hmmmmmmmmmm tony oooooo
Mar. 30th 12:01 AM 2010
ur eye dey deceive u this time ooooooo, shine ur eyes very well u go see the logic wey i use lol about sunday? i cooked like u asked me to right? guess watin happen? OH BOY I PUT TO MUCH PEPPER MEN! man pikin won die ni mehn lol no be my fault now abi u too go blame me? every one came back from church so damn hungry say dem won taste my food lol dem begin grab one spoon 2 cups of water till dey got filled up( their belly like PAPA AJUSKO OWN) U remember the man? so slept off that gave me a better oppoturnity to sneak out of the house what u think? good or bad?