hi

May. 31st 07:14 PM 2009
bros wetin dey happen?

life can be pretty cold at times without a good friend

Jan. 17th 06:15 AM 2009
voltron na who talk say there is no more true friendship,for the record ,there is a friend that stick closer more than a brother.no be me o,na bible talk am.na this word wey the bible talk dey make me wonder say,no how,no how i go still find better paly someday no matter how long it take.well still wan try figure your flavor lol.later man