So

Jun. 27th 07:06 PM 2009
E don dey Ok for yur side now?

My Man

Jun. 27th 10:55 AM 2009
Nothin dey wrong with the Page oo... l can See the whole thing

hey handsome

Jun. 27th 10:26 AM 2009
wats up? thanks 4 ur request...

NX

Jun. 25th 09:02 AM 2009
4 DA ADD BRO......!!!!

dongaga

Jun. 23rd 03:17 PM 2009
everybodi dey pray 4 old age at d right time, as 4 d chkala's dem, no cause 4 alarm.

o boy abeg i no want bad luck ooo

Jun. 23rd 12:15 PM 2009
dis ur face i no welkom am at al
4 my house, bcos u resemble ghost.

Hey

Jun. 22nd 09:19 PM 2009
Thanks for the add... how's everything with u?
i'm sure we can both make this place (NP) a place to be.

Holla back!

eyz

Jun. 20th 11:02 PM 2009
well me too..Im just at home chillin'!!

hello

Jun. 20th 09:54 PM 2009
Hi, hope ur having nice weekenddd..

heyyy

Jun. 20th 09:39 PM 2009
yu r welcome!