.

May. 7th 11:45 AM 2009
just passin by

oh baby

May. 6th 02:19 PM 2009
i need you. i am so tired now. please come and rub my feet. i have missed you so much. I LOVE YOU BABY

honorable leave dat long gramma n ...

May. 6th 01:35 PM 2009
tell me which part of ibo wey u come frm,
so i go knw whether dat ur juju wey u dey take brag
if e strong sef, hihihihi,
u know say at all at all na hin bad,
but ATTENTION !!!!! pls if its nt of JESUS then am nt interested, hahahahhaha !!!!!!!!
I GOT U, RIGHT ????????? LOL

hahahaha!!!this man na...

May. 6th 10:47 AM 2009
waaah for u oooooooh !!!!!!
e be like say u go give me small of dat portion,
make i dey high too 4my love.
ALL DSAME GOOD MORNING OOOH, HAVE A NICE DAY

good morning my love

May. 6th 08:34 AM 2009
GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM

hmmmm

May. 5th 10:10 PM 2009
U shoulda asked if i have voted....since u didn't ...i have already voted...

BIA NWOKEM ! WETIN U GIVE MY FRIEND CHOP????

May. 5th 09:57 PM 2009
NA ONLY U SHE DEY GET TIME FOR NOW, LOL
I HOPE UR DAY ENDED WELL ?
GDNITE!!!!!!

biko lol

May. 5th 09:55 PM 2009
hummmmmmmmm am sorry i never mean dat, the words meet me at the rung time

lol...

May. 5th 09:39 PM 2009
hmmmm...yes oooo....busy bodi brought me to ur page...i just came to peep nd ran out...didn't want u to kno i came...well i guess i got caught...

my baby is working too hard

May. 5th 08:19 PM 2009
i am missing you dear. i will sign out soon and call to check up on you dear. i do hope all is well in the office.

GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM

GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM

GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM


GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM


GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM

GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM