oga mi how u dey?

Jul. 23rd 12:34 PM 2009

myspace comments
Get MySpace Comments without leaving myspace!

me dey

Jul. 22nd 12:02 PM 2009
just dey do am the way e dey be

ok

Jul. 22nd 08:52 AM 2009
wetin you dey incharge of? Well sha keep it cool.

Hahahahahahahahaha

Jul. 21st 06:15 PM 2009
Na Election Victory l wan Celebrate??? Hahahahaha

Hahahahahaha

Jul. 21st 05:22 PM 2009
D Plan no easy ooo... Nai make am still dey on... And we never know which kain party so, nai make the planning hard... Loll

Bros Eddy

Jul. 21st 04:54 PM 2009
Thanx in Advance too

We still dey Plan the Party

hi Eddy

Jul. 21st 03:12 PM 2009
Am cool, real long time. How are you?

loooolz

Jul. 21st 01:23 PM 2009
funny u..no wahala o...how u dey?

Do ve a nice day ma sweet broda.Takie n stay cool.

Jul. 20th 04:45 PM 2009
Celebrity Images Upload Photos Photo Sharing

U' re welcome ma broda

Jul. 15th 04:28 PM 2009
Tnx n Stay blessed.