Wow!

Oct. 29th 01:03 PM 2009
What an amazing Profile...Shame you have such a Bad Attitude!!!!!

thanx for the bricks U threw at me. i guess this means U don' t like my music

Oct. 29th 01:01 PM 2009
maybe you should listen again now




D%27Kalimbo%20%28formerly%20known%20as%20Capitan%20Benji%29Quantcast

Kolomental??

Oct. 29th 12:05 PM 2009
Why na??? Well am greeting u anyways....eddy-nwamama!!!Hope all is well with u?

Nna....

Oct. 29th 11:12 AM 2009
I dey...o...just dey chill....lolHw ur side? Wetin dey?Tk cr ..

Bros Eddy

Oct. 28th 10:56 PM 2009
mehn my broda my side dey o!..no shaking atall baba God dey finish work for my end.thnks..hope u doing good aswellthat thin na ''OGHENE'' ==>God

milk you say?

Oct. 28th 08:50 PM 2009
Wey you dey help me hold? I even don tire thank God sey you even don dey help me.

okay, if you say so bro

Oct. 28th 08:18 PM 2009

hi

Oct. 28th 06:56 PM 2009
omo u want kill me?

na small thing !!!!

Oct. 28th 06:26 PM 2009
but is late in my world just got home a while ago just wana peep !!!
around and check my mail will handle that is a small thing!!
always at ur service !!!

hahahahah

Oct. 28th 06:17 PM 2009
ur profile got changed cuz u changed the music in the profiile!!!!
it happends cuz the htp are not the same but it is soo cool can be fixed!!!
just ask it can be done !!!