how far

Jan. 7th 10:53 PM 2009
abeg give me ur msn make we talk

hi

Nov. 16th 10:25 PM 2008
Thank u for adding me!

hey dear.....

Jul. 4th 05:54 PM 2008
watcha up to?..... can i pls knw wen u moved to baghdad???????? cos u didnt yarn me oh....

.....

Jul. 4th 03:41 PM 2008
hw many jist????? na una dey happen naa....u noe u r bigg.....n u do big tins n roll wif big ppl, so na u go get tori 4 we gals.........

hi!!!

Jul. 4th 03:38 PM 2008
i dey o ese..hw u doin? ki lo n sele??? n.e beta jist 4 gals????

mr man....

Jul. 2nd 01:33 AM 2008
hw fa na?... its been looooooooooooooooooong oh..... u didnt even say hi to ur gurl....am burning wit anger oh...lol... hw u doin nau?.... just tot shuld check on ya though.....no credit if not i for call...tk care of u 4 me... gudnite...xxx

we are too good

Jun. 28th 04:36 PM 2008
hay we have always been good. hope you are ok. take good care of you ok.

Hi

Jun. 4th 08:56 AM 2008
lol

ashawo.........

May. 29th 01:19 AM 2008
wey u get all dis pix 4rm?.................dem tite sha,how u doin?

lmao...

May. 28th 12:03 AM 2008
my dear, i dont even know where i am but timtex knows sha, about 30mins from u guys....