hi

Feb. 21st 05:10 PM 2009
guy wats poppin ur end? two days...

lol

Feb. 21st 04:17 PM 2009
slo...i think we shld bring life back into NP...we might prolly chase dguy away

u mean...

Feb. 21st 09:03 AM 2009
since yesday....wey i tell u....na now the msg reach ur lappy......anyway the fight don end....u too try

lol......

Feb. 14th 03:33 PM 2009
omg,sloppy,i knw no who hack in2 my page send u dis bullshit cos no be me,n i dont say "at" as per "at".ve my way of doin it......dunno who d person be,na razor dey tell me wetin happen....omo c beef naw,mins i too much,so tey ey wan fuck me up........lol
once again,sorry 4 dat mess on ur page but it aint me

hi sexy

Feb. 13th 01:44 PM 2009
holla at me..

abiii

Jan. 26th 12:12 AM 2009
but u ba,na 1 man squad!!!!!!
i ova blive u

lol

Jan. 25th 12:00 PM 2009
nothin do una..na una just dey buy wheels anyhow....omo una wan make we miss una?
kai....in fact we re stepin up our search 4 fun n goin on a mission dis easter,dat'll kip us ahead....lol

i catch u!!!!!!!!

Jan. 24th 01:56 PM 2009
u feel say i no go com online 2day ba?...lol
so u com my page no yarn ba?.....
nothin do u,cos wen i go show dat una side,we go run things beta....lol

lol

Jan. 24th 01:50 PM 2009
too late...anyway,ave already challenge uu..the ring issue,,,yea,i prefer ring...if he like it,why cant he put ring on it rather than making mouth....lol,lock ke...dts not gonna be easy my dear...

whao...

Jan. 24th 01:47 PM 2009
not even a hi...anyway thnx 4 stoppin by...hope u like wat u see sha?