.

May. 10th 09:24 PM 2009
Thank you.. muaah x

o boy

May. 8th 06:04 PM 2009
u still dey here..na im be sasy u get megamoney oh

online since 8.00

May. 8th 03:04 PM 2009
no break atall--hehehehehehe--oya come make dr thomas employ u ---u will be in charge of bathing d lady patient ----come with ur cv of 60 years bathing experience

see u

May. 8th 01:14 PM 2009
na ponmo u wan add.....abeg add bush meat. chop am like say u be god......

o boy

May. 8th 12:41 PM 2009
i dey fear u ooooo. u dey their like say tomorow no dey....u no wan go chop sef.

nwamamaoyez

May. 8th 12:11 AM 2009
10x 4 da B*Day wishes. . . I appreciate$ & saying '*'
GO TO 7TRUE.COM
7TRUE.COM

lol

May. 7th 02:43 PM 2009
u know am a model so its neccesary

guy

May. 7th 02:37 PM 2009
notin dey d style......na modelling saloon do am

oh boy

May. 7th 01:47 PM 2009
i love ur style

ok

May. 7th 12:10 PM 2009
but use use rope and tie it to ur bed first,so it wnt fall b4 i get dere...lol...