Ol' boyyy!!
Feb. 17th 10:43 PM 2009
Na wa 4 U'oo!! But U know come tell Me say na Ur B/Day na, eeh!?? Cheii!! So na bc of 1 bottle of wine wey U go give Me? Na im make am ba??
Inshort I don come without invitation naa!! Even if dem dey push Me out... Oyezz'eeee!! Happy BirthDay'oooo!! I know say U don hear My voice na... oya make I dey go My house..... Thank U Thank U very much. & Oyez *Happy BirthDay*