lol......che!
Nov. 10th 09:46 PM 2008
I dey feel the new change over of glasgow to glasvegas bt the part say una wan finish every every b4 razor no go 2 sweet...lol.....him go vex ooo, him fit vex grow taller thn me, and i no wan make him tall pass me...lol