Chei!

Aug. 5th 03:05 PM 2010
Na Work ooo... Loll

Hahahahahahahahaha.... l no say make yu talk so ooo

Aug. 5th 02:28 PM 2010
Na yu l go Direct dem come meet if dem Hear wetin yu talk oo...

hmmm

Aug. 5th 02:07 PM 2010
how you dey?

Loll... E be like so true true

Aug. 5th 01:10 PM 2010
No be Girl na, so Boy no go fit Like me, he no go try am

thank you

Aug. 5th 12:10 PM 2010
that was tot of you

Big thanks

Jul. 31st 12:19 PM 2010
Thanks to all my pals who remembered me both in prayers and comment, may God richly blessed each and everyone of you... Wishing you success and God bless.

hi

Jul. 29th 11:42 AM 2010
is good to hv a good friend like you just say hi, hv a nice day

Hahahahahahaha

Jul. 27th 05:36 PM 2010
l feel yu Brotha... No Shaking, Yur Juice Dey Fridge

My Brotha yu too much

Jul. 26th 08:15 PM 2010
Thanx so so much

l still dey wait for yu to show ooo, yur Bottles dey fridge

hi

Jul. 26th 02:53 PM 2010
how are u doing today