My Man na wetin person go do now?

Jul. 15th 04:53 PM 2010
Na wetin dey be dat

hmmm

Jul. 15th 04:47 PM 2010
nope u can't knw, ur name is not included in our gist....LMAO

my broda

Jul. 14th 11:49 PM 2010
he be like say i high that day how body?

Yeah l Get yu

Jul. 13th 10:14 PM 2010
But no be Hustling Movement, na some things dat need to be done

Yeah l dey try

Jul. 13th 08:13 PM 2010
Dis week na travel to and fro Benin for me, the thing no easy

For Where, dey around where?

Jul. 12th 10:13 PM 2010
Dem Come Visit and go na... How yur Side Brotha?

hey sup

Jul. 12th 05:45 PM 2010
u gud?

My Brotha Weekend na Football for me

Jul. 11th 05:58 PM 2010
Had some Visitors sha and just normal small Strolling on d Streets... Take Care at yur End

loool

Jul. 11th 03:22 PM 2010
yep haters can suck on ma balls

lol bro

Jul. 7th 09:07 AM 2010
this one don pass babe matter o...na God i dey relate with...i've been good bro..how ur stations?