Which means...

Sep. 6th 02:04 PM 2010
Yu dey Excel for the Matter too

dear!

Sep. 3rd 05:26 PM 2010
i dont know, dats why i asked. lovely weekend

for your wkd

Sep. 3rd 03:33 PM 2010

Recados Para Orkut

Designers exclusivos para os recados de Rosas!

Lolll

Sep. 3rd 03:18 PM 2010
Some people dey get Luck say wetin dem get still dey Stick around Patiently

Hahahahahahaha

Sep. 3rd 12:27 PM 2010
l no want Personal Confirmation from them at all... l already know say dem Love Material things like Die

Hahaha... Nigeria Girls 2 dey Give Person Work

Sep. 2nd 04:18 PM 2010
Anyway, no Shakin... Ride on

the main man

Sep. 2nd 02:02 PM 2010
i hail oh watz up wit u broda hp say everytin dey bam?happy bright nd swt month 2u,i pray say mk baba GOD mk all ur dreams cum thru most xspecially ur heart desires so that u will give testimony of jehovah wok in ur life amen................one luv.

Na Busy Week l dey

Sep. 1st 10:29 PM 2010
Many Waka 2 do... Hope yur End dey Alright... Yu and yur European don dey Plan una Meeting?

Lollll

Sep. 1st 09:53 PM 2010
l Guess dem dey Keep am for Later

my dear

Sep. 1st 12:53 PM 2010
my weekend was great....im back but not fully though cos i got my project going on....wld be thru soon though.....how was ur weekend?hope it was nice