correct

Oct. 11th 07:23 PM 2010
na so...abeg help enter music section.search for "rock" or "oyez"... u go see my song there...help me hear n tell me wetin u feel?

O T O K I

Oct. 10th 08:07 PM 2010
bros i dey o..how ur side? hope everything dey make sense?

Thanks dear

Oct. 9th 09:18 PM 2010
Im goin 2 kp my mouth sealed! Lol!

Hmmm

Oct. 9th 02:15 PM 2010
Love in tokyo...i hope it ends well.

@Status

Oct. 9th 05:19 AM 2010
Shuooooooooooo...., Who dey tackle u my Bros? We sure wish for ur own happiness.., cos u have given us or do I say me,cos I don't know what u have given to others

Shuoooo

Oct. 9th 04:14 AM 2010
Ikoto Na the Adesuwa come turn to the Angel.., Love don dey carry u go Bros

naija?

Oct. 8th 03:32 PM 2010
wat is da tru and da far? meanwhile nice weeken

an angel?

Oct. 8th 02:33 PM 2010
let me guess the angel is ......................ME

um

Oct. 7th 04:23 PM 2010
how u dey

lol

Oct. 7th 12:29 PM 2010
na NLC i dey chill wit o