lol

Jan. 8th 07:31 PM 2009
ey ma guy..hw be yu?...
..hope yu dey cool outthere..
onelove........takecr

bawoni

Jan. 7th 04:31 PM 2009
ey bros..hw yu dey?,,hw ur side..
..onelove..i dey..

bros

Jan. 6th 04:54 PM 2009
wa gwan?...i guess yu don sleep die..lol.
nway..onelove and hallah us we still keep it lock down ere in naija..
nothin do us..ey bros yu better teach me how to write bidgin cos
some of t people for tis website finish me say make i go ckeck ma grammer..lol
i sabi speak but to write down bidgin na wahala..nway,..
onelove...