Haba!!!!

Jul. 6th 10:20 AM 2008
sorry now.....lol.......
ok ooooooooooo mo ti gbo ooo

lol..no mind them

Jul. 6th 10:15 AM 2008
na so den dey do....if they see someone contributing to fins and stuffs like dat.,,,,,,,,,,,
chai....carry go jare...nothing do u....

u no go mosque today ni???.....hmmmmm.....

e yaaaa

Jul. 6th 10:10 AM 2008
anywayz ooo....wats the confession all about? gud or bad??..lol......or wats the confession number if it has nt been deleted sha.....make i see am!!!

lol@ur status

Jul. 6th 10:04 AM 2008
easy ooo abeg!! no mind dem jare.......
na wa ooo, since yesterday u don dey dis naijapals....na so e sweet u reach ni???......lol...e sha rora,..........

hey

Jul. 5th 07:04 PM 2008
wats up?

hello gf..

Jul. 5th 02:13 AM 2008
just came 2 liszen 2 d song u didicated...

9iceeeeee

hey bbz...

Jul. 4th 09:17 PM 2008
thnx..hv a gr8 wkend 2!!!

mo sori gan not u!!....lol

Jul. 4th 07:36 PM 2008
lol...thnx oooo and who r u dedicating song to as well??...meeee??...yh its me....
have a fantastic weekend too oooooooooooo dear

Hi babe

Jul. 4th 07:14 PM 2008
myspace comments
I got this comment from MyCommentCodes.com!

LOL

Jul. 4th 05:00 PM 2008
ITS NOT TOO LATE