lol

Sep. 5th 02:01 AM 2008
whatever! We are all here to network. I know too much about life to make enemies. I hope you understand. I sure say I no go fit go skool tomorrow because of naijapals. lol

yeah she is

Sep. 5th 01:57 AM 2008
i gat 2 sis YETTOP AND 4get her name

SEARCH 4 HER NAME NA

Sep. 5th 01:52 AM 2008
SHE DEY NAIJAPALS DATA MA OLDER SIS

DATZ D LIFE WEY I DEY LIVE OOO

Sep. 5th 01:44 AM 2008
ME AND YETTOP WAN LEAVE HIM SELFCOS HE BE LIKE SAY WE DON BECOME BABY JARE

AWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWW

Sep. 5th 01:40 AM 2008
DAT GO BE PROB OOOOOOOOOOOOOOOOBABA MOLADE DEY HOME 2MOROW GURL I DON TEY HIN NO GO ALLOW OOOO

eh ehe

Sep. 5th 01:34 AM 2008
I DEY THEAMSMEAD NAD BUS WEY U GO TAKE GO NEW CROSSIS IN FRONT OF MA HOUSE NA

KK

Sep. 5th 01:31 AM 2008
MOTIGBO

OH I NO D PLACE BUH DUNNO D NAME

Sep. 5th 01:31 AM 2008
NEAR PECKHAM RIGHT

xactly

Sep. 5th 01:28 AM 2008
am fine

AWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWW

Sep. 5th 01:27 AM 2008
REALLY WETIN BE D PLACE NA LETS GO JARE MAKE WE GBADUN OOOOOZAINAB DON COME OOOOOOOOOOOOO