ma brova....

Apr. 10th 12:00 PM 2009
i firm seriously.did i tell u am a doc?am tryna track a female on here.ama keep u posted.how the female wey dey burst ur head?luv has cot up wiv u abi.huhu...!

ehmmm

Apr. 8th 07:02 PM 2009
i send u a mail

lloll............

Apr. 7th 01:52 AM 2009
easy wh these chicks o...i bliv them sha.so much fun in here if u dont have a war going on.watch ur back bro.chicks beef in here.had an experince=========> so i left for some time.lol...............

how was work today...

Apr. 7th 01:20 AM 2009
and how come ur still up?u no go sleep?lol........ask me wetin me i dey do awake.bobs, theses chicks for NP.how u check them?some of them they binu oooooooo.reply o!

too bad..

Apr. 7th 01:02 AM 2009
Am leaving lag for my village.just dont murda urself.NP needs u.lol..............

Hahahahahahahaha

Apr. 7th 12:11 AM 2009
l Hail the Guy.. He Big well well

Lollllllll

Apr. 6th 11:24 PM 2009
l Like dis Display Pic.... Hahahahahaha

bro eh; ; ;

Apr. 5th 09:55 PM 2009
u be banker/
this one wen u tie tie so.
lol..............
i like as u smoke dat confee just now.
stupid prick.
sup wiv u anyway?

oh thanx

Apr. 5th 08:00 PM 2009
im gud n u?/ and may the peace of da Lord also be wif u!!! much love

Bros

Apr. 5th 07:46 PM 2009
I dey o...na still on d mata,man must hustle.Hope al iz well.Takia