yea

Jan. 14th 09:28 PM 2009
im good and u?? wetin dey happen . u know now. na naija 4 life..

Yeah fam..

Jan. 14th 09:26 PM 2009
showin sum appreciations...1 luv

lol

Jan. 14th 02:14 PM 2009
am not lookin 4 a guy bro...how u dey?

I DEY FEEL UR STYLE

Jan. 14th 12:56 AM 2009
BRODA I DEY FEEL U ....CARRY GO NO BE SMALL THING TO BE A CELE....CHEERS

lol

Jan. 11th 11:26 PM 2009
fanks

Fanks

Jan. 11th 11:13 PM 2009
Fanks for showing some love on ma page..

Many blessings to you and family

wetin dey?

Jan. 9th 12:56 PM 2009
na u sabi...i dey see d hugs and i dey send them back

GUY

Jan. 9th 09:52 AM 2009
o boy i dey like dele,how ur end?too much jolly 4 u and to all oron product there in UK

UMMMMM

Jan. 8th 12:59 PM 2009
HOW IS U BRO?

hello,

Dec. 31st 01:12 AM 2008
D chicken we palnned sending you for Xmas escaped and was found in a nearby church saying: "I shall not die but live 2 witness d goodness of God in your life". Wishing u a blessed New Year in advance.... with lots of luv from lil_nigerian!!!