I mean you

Dec. 17th 11:37 AM 2008
wey do eye like indian calculator

Hey you!

Dec. 17th 11:33 AM 2008
Make you change your own first way do head like humpty-dumpty.

see u

Dec. 16th 01:29 PM 2008
U REFUSE TO CHANGE THIS PICTURE WEY BE LIKE RAT WEY DEY FIND FISH SO

Hey you!

Dec. 16th 01:10 PM 2008
Colour or what ever your name is... i see you have problems with using the word who. Now take note: i did not copy you niether did i cut or paste you the pix u see in my profile is mine. now scram!

hello my guy

Nov. 22nd 09:28 PM 2008
hello my guy how u doing and how is was your day, am so happy to av u as my pal thanks just keep it up av a great, lovely, nice and wonderful weekend, i love u so much and i will always keep on loving u

hi

Nov. 22nd 11:41 AM 2008
oh boy you too much today, i pray to 2 let your life be sweet as you are av a lovely weekend in advance. love you

oga

Nov. 21st 02:38 PM 2008
so u are online