hehehehehehehhhe......lmao
Nov. 11th 04:53 PM 2008
hehehehehehhe....omg.....i cant feel my face oh
so bros nobleiz...u won turn stalker........hhehehhehe
neways h3nry......make we no go turn ur page to fight park.......and no blame am sha.....messenger and msn.....him pc no dey get dose areas if not him sef for don waka reach dere.....becos if him no u for all does places....den him also was there.......
lol....to tink he is ur top pal..........guy delete am jo....lol
come oga stalker.....if u come my page com mal yran u go see fire oh.......hehehehehhelol