Henry

Feb. 27th 01:57 AM 2009
i knw been a while i see that Nina got u locked in da house, lol well me been doing ma thang u knw? how is the job thing going?

chairman...

Feb. 26th 09:27 PM 2009
i dey ooo...na u fashy my side na..babes too much for ur side u come forget me ur brova....abi?lol.....how far na?how runs?

Tnx dear,

Feb. 26th 07:34 PM 2009
Its gud i passed and dat u found me 2v a gud heart.
Taraba State? Wow! Ope u v fun dea.
Do dey obey Sharia law: no luk inyariya.
Abeg freestyle ooo.
Muaaaaaah 2u 2.
Tkia

haha bros h3nRy

Feb. 26th 07:22 PM 2009
i be poet sha...but that one na copy and paste...lolhow ur cantonment? hope everything dey in orderliness?

Tnx boo

Feb. 19th 10:39 PM 2009
Muaaaaah.

Haa!!!

Feb. 19th 09:23 PM 2009
Abeg ooo, Na only yur Sister l know ooo

@status

Feb. 19th 08:06 PM 2009
no mind the seniors...wetin the girl be sef? mcheeww...but wetin be ur own...hahahaha

My dear...

Feb. 19th 02:26 PM 2009
It happens oo.Na so i c am

heheheh...

Feb. 17th 08:31 PM 2009
lol... na me u won take do yahoo...processing fee... lol...u just dey pray.. lol...hehehe.. but u no i no na...hehehe..anyways i tink osi has the application form.. u shld ask him.. loli will hail her sha...

lol..

Feb. 17th 06:29 PM 2009
i am happy for you o!!!... so wen u go send me small.. i mean only small o!!! of her money na? hope u no dey do dat tink o!!!