.wataguan
Nov. 27th 03:29 PM 2008
i know understand ur comment oooooooooo........carry me as God dey carry..............................
anyway sha........how u dey,,,,,,wetin arin do u na.u know even tame easy with her atall, and she sef no easy as well oooooo......dat fight go enter 5-pages ooooooo..gongo aso for fight park
takea .....
abeg u be man or woman bcos na only cat dey show........