Sam
May. 18th 01:53 PM 2011
How u see dis idea?.. Me sef i wan set up one social site, but my own na NAIRAPALS i go call am. Every member go dey deposit some naira with me every login, may be through credit card or somehow. i go dey keep am 4 dem. Hw u see am? shebi na gud idea?