how are you?
Nov. 14th 04:33 PM 2007
dguy men i just dey . we dey abuja just dey wait 4 things make e beta. but if you wait 4 man in go chop meat give you bone. if there is any way you can help get information about eedris abdulkareem please i am a very big fan and w've not heard anything fron him lately. u no how things dey 4 naija now celebrities wey dey your 4 country you no even no wey dey dey not 2 even talk about wetin dey happen to dem.