hi

Sep. 5th 12:20 PM 2008
how far?

All round. Why?

Sep. 5th 12:04 PM 2008
Guy man you de every where... na wao-o-o.

hey!

Sep. 5th 11:27 AM 2008
don't be mad at me man, sorry 4 keeping you waiting. wetin dey

nice 2 meat yA

Sep. 5th 06:18 AM 2008
I dey feel u like Obama ***

its me

Sep. 5th 04:09 AM 2008
hey dguy,i got your invite but i don't remember knowing you,thanks for the invite thou...nice one...

LOL

Sep. 5th 12:50 AM 2008
ABEG WE NEED CHAT ROOM JO

hummm!!!!

Sep. 4th 11:31 PM 2008
nah me u dey talk 2?

lol

Sep. 4th 10:16 PM 2008
yeah yeah i thought about those crazy confessors n the bunch of crazy asspits on the site awready lolol....wotz wid d naijapals shop....it is too expensiveeeeeeeeeeeeeeeeee

aha?! - dat wat u call keepin in touch?!

Sep. 4th 06:16 PM 2008
na wa 4 u oooooo...

zwani.com myspace graphic comments
Graphics for Animated Comments


;)

ok

Sep. 4th 06:09 PM 2008
no kwams