???
Apr. 9th 05:00 PM 2009
Dis "people" in dis site, r very stranger ohhhh...!!!!
Wetin dey hapen ohh???
This is ur boy Roland a.k.a Dj.Land & i love Africa,Nigeria & Naija Music...
Im d only white Dj playing Naija music in Athens/Greece...
Why ya dey do me like dis ohhh....???
Ya dey make me KOLO...
FACEBOOK: DjLand Roland
www.myspace.com/djland