If we can act more than we talk, we would not be here now. Our level of devepment and achievement would have been standardised by now, LET'S STOP TALKING AND START ACTING
Dis ur dress n hat shee u no dey change am
abi u no dey baff? e don pass one yr since
wey u dey wear am.
i wan tel u say d next contest wey we go do
na busi bodi contest, bcos we get plenty amebo
dem 4 here.