Too many Pals Share on NP
" name="post_title" id="post_title" /> would you like to add a comment ?

I Done see say people here Some get close to 5oo pals why so me nor even fit View their Pals finish. Abeg i wan KNow weder them Really KNow all those people wey dey their pals List and Abeg If u get the answer Let me Know. Too many pals for mE nor good, TRy the Delete Buttom At times Abi i Dey wrong Let me KNow Abeg If u get My Answer

NO WINNER

Nobody won that fight, either there has been no vote, or the result was equal.

USER

Picture
goodcapone

VS

OPPONENT

Picture
Ahmedoyebanre

Drop your comment

Sorry, guests can not post comments | Register