EXAM TRUE TEST OF KNOWLEDGE Share on NP
" name="post_title" id="post_title" /> would you like to add a comment ?

9japals, i done surrender, i gree say exam na true test of knowledge. y i talk so be say, ever since i dey primary school i dey top last for class. i go sabi wetin to write but when exam time reach everything go clear 4 my head. even during waec na one small boy wey no pass 13 yrs clear d whole pape

GRAND WINNER

Picture

Dguy

USER

Picture
paraga (3)

OPPONENT

Picture
Dguy(5)

Drop your comment

Sorry, guests can not post comments | Register