2baba ft. Hi-Idibia - Oyi (With Lyrics)

Oyi

Tuface Idibia AKA 2baba has ushered us into the new year with this brand new single titled "Oyi" and it features his brother Hi-Idibia. 2baba describes the song as:
019! We have arrived! Happy new year great people. Make we usher in this new year with good music. Last year was good, this year will be 'good-er'.
Enjoy the song and lyrics below:

[Verse 1 – 2Baba]
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every **(breast*) wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me your mugu

[Pre-Chorus – 2Baba]
That time 30 billion no go do you
That time EDUMOGA no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

[Chorus – 2Baba]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show

[Verse 2 – 2Baba]
If body dey hot you, drink water
No come, come dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla
I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

[Pre-Chorus – 2Baba]
That time 30 billion no go do you
That time EDUMOGA no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

[Chorus – 2Baba]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show (x2)

[Verse 3 – HI Idibia]
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own and you go do your own
Anything wey remain na bon we go bon
Cause life is too short for debating
Levels too cure for you, na wetin?

[Chorus – HI Idibia]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Live show, live show
Mixing zeenofoster

Watch Oyi Music Video By 2baba ft. Hi-Idibia

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Tue, 01 Jan 2019 17:52:10 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

worry me
by DJ Jimmy Jatt x 2Baba x Buju


function
by Maleke Ft. 2baba


opo
by 2baba ft. Wizkid


gobe
by L.A.X Ft 2Baba Idibia


breaking table
by Maleke X 2Baba X Mr Jollof X J Martins X Ayirimama


frenemies
by 2baba x Waje


baecation
by Dbanj x 2baba


azaman
by Slimcase ft. 2Baba, Peruzzi, DJ Neptune, Larry Gaaga




Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy