Mikky k - OLUWA PICK MY CALL (With Lyrics)
9jafleva and LuvnijaMusic ceo mikky k is out again with another hit single titled "Oluwa pick my call" inspiring single for the youth....
Lyrics
⭕We no get money but we get the fame oooo
⭕No need to dey popular for Instagram, still dey Street the beg oooo
⭕The street wey we dey Baba, when E go pay ooo
⭕We don the sing, I don the cry say make you pick my call oooo
Chorus
Oluwa pick my call oooo
Mama say since morning, she never chop oooo
Oluwa pick my call oooo
Papa say since morning he never chop oooo
Oluwa pick my call oooo
Phone the ring na landlord the call ooo
Oluwa bless the boi oooo
I believe say hustle go pay...
DOWNLOAD and Enjoy
Link:
*You can copy and share with all your friends
Nigerian Music
Embed Code:
Posted On: Fri, 16 Nov 2018 13:19:11 +0100 | Problems?: [email protected]
Body
|
Rating:
5/5 average , 1 ratings
Drop your comment
Register or login to write a comment Title:Body
Comments on this music
People who like this music (0)
No one likes this music yet
Naija Songs / Nigerian Music