Korede Bello - Mungo Park (With Lyrics)

Mungo Park

Mungo Park?? A very odd name for a song yea? For those that don’t know who Mungo Park is, he’s the Scottish explorer credited with “discovering” the river niger, even though we all know the river was there before mungo park was born. We’re digressing into history lesson lol. Anyways, the song is nothing about history, and everything about love, loving and trying to find the perfect mate. Korede Bello drops another afro pop song that has the chance of being a hit. Video features Don Jazzy, Seyi Law, and of course Korede Bello’s jerry curl



[Verse 1]
Oga Don Jazzy (tuale)
When you go marry?
Shebi you get the money
Kilode, why you dey dulling
Yesterday orobo
Today na lekpa oh
Shey na omo du du
Abo mo pupa oh eh
No kill yourself
Pick one already
Wetin you dey find
Like you wan discover Mungo Park

[Hook]
Shey you wan, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you wan, discover Mungo Park
Eh discover Mungo Park
Shey until you, discover Mungo Park oh
Eh discover Mungo Park
Eh le le le le, you better park
You no fit, discover Mungo Park

[Interlude]
You dey craze
Mmm
Come here
If I catch you
Mungo abi
Eh, Mungo

[Verse 2]
Auntie Patricia
Party Patricia
Men have been knocking
And menopause is knocking
Ko ko, who you go answer
You still dey do shakara oh
And if them ask you you say
All men are the same
But if all the same
Toh pick one already
E don dey look like you wan
Discover Mungo Park

[Hook]
Shey you wan, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you wan, discover Mungo Park
Eh discover Mungo Park
Shey until you, discover Mungo Park oh
Eh discover Mungo Park
Eh le le le le, you better park
You no fit, discover Mungo Park

[Interlude]
You dey craze
Mmm
Come here
If I catch you
Mungo abi
Eh, Mungo

[Verse 3]
Oga poke noser, kaii
I pass my neighbor, walahi
I buy my motor I say
E fit me a lot oh
Assalamualaikum, laikum
Mualaikum salam, lam
Aboki da horse oh
You dey find juju for bottle (haba kai)
If you say na juju
Then go do your own
No dey poke nose like you wan
Discover Mungo Park

[Hook / Outro]
Shey you wan, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you wan, discover Mungo Park
Eh discover Mungo Park
Shey until you, discover Mungo Park oh
Eh discover Mungo Park
Eh le le le le, you better park
You no fit, discover Mungo Park
(Repeat)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Tue, 08 Mar 2016 07:48:29 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Related

bella
by Korede Bello


fine fine
by Korede Bello


leg work
by Korede Bello


real man
by Korede Bello


olowo
by Sojistar X Korede Bello


olowo
by KOREDE BELLO X SOJISTAR


all is in order
by Mavin ft. Don Jazzy, Rema, Korede Bello, DNA & Crayon


mr vendor
by Korede Bello


joko freestyle
by Reallynspire X Korede Bello


joko freestyle
by Korede Bello


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy